letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de inbox - larruso

Loading...

woah,woah

i’m in a big mood hennessy be that
body no be firewood tonight i go knack
tequila 2 shots i go fast like crack
(this life eno balance)
na my shayo you dey vibe to
jam to
shebi you say you wan cruise
e shock you
banger, banger, bangers
full for folder folder folders
tonight is vibe
we outside ohh bisimillah
star boy me wey de girl dem crush (yeah,,yeah)
fine girl every guy be your crush
tonight is vibe
we outside ohh bisimillah
star boy me wey de girl dem crush
fine girl every guy be your crush
yeah yeah
no lie, no lie
all for you (i just need this vibe)
ja so ro
now, now, now
yeah yeah
no lie
all for you (mi i just need this vibe)
banger drop

dey bang
dey bang
and you feeling the vibe
feel alive
energy don’t lie, don’t lie

dey bang , dey bang
feeling the vibe
feel alive – ahhh

e dun enter inbox
(inbox)
goosebumps
this sound e be 3 sum
e dey bang
e dey bang
e dey bang
e dey bang

e dun enter , inbox
e dey bang (goosebumps)
this sound e be 3 sum
dey bang
e dey bang
is a banger
i’m in a big mood hennessy be that
body no be firewood tonight i go knack
tequila 2 shots i go fast like crack
(this life eno balance)
na my shayo you dey vibe to
jam to
shebi you say you wan cruise
e shock you
banger, banger, bangers
full for folder folder folders
tonight is vibe
we outside ohh bisimillah
star boy me wey de girl dem crush (yeah,,yeah)
fine girl every guy be your crush
tonight is vibe
we outside ohh bisimillah
star boy me wey de girl dem crush
fine girl every guy be your crush
yeah yeah
no lie
why you no dey jam
why you no dey dance?
larruso (jusino play)
don’t play
you know i don’t play

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...