letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de black man - lamboginny

Loading...

i dey vex (i dey vex)
this one, hmm
hmmm, cho

make una leave black man alone oh (leave black man alone)
make una leave black man alone oh (leave black man alone)
make una leave black man alone oh (leave black man alone)
make una leave black man alone oh (leave black man alone)

black man no fit talk in peace
black man no fit walk in peace
black man no fit joy in peace
black man no fit breathe in peace
black man no fit shree in peace
black man no fit sh-t in peace
black man no fit plan in peace
make una leave black man alone oh

if police no k!ll black man
politicians go k!ll black man
if disease no k!ll black man
poverty go k!ll black man
if system no k!ll black man
injustice go k!ll black man
black man this, black man that
wetin happen? (we-we-we-tin happen?)
wetin black man do you?
you don k!ll hin papa
you don k!ll hin mama
wetin black man do you?

make una leave black man alone oh (leave black man alone)
make una leave black man alone oh (leave black man alone)
make una leave black man alone oh (leave black man alone)
make una leave black man alone oh (leave black man alone)

black man no fit talk in peace
black man no fit walk in peace
black man no fit joy in peace
black man no fit breathe in peace
black man no fit shree in peace
black man no fit sh-t in peace
black man no fit plan in peace
make una leave black man alone oh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...