letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de empty my pocket - lakizo entertainment & joeboy

Loading...

[verse 1]
(it’s-it’s lakizo baby)
oya-wa (yeah-yeah)
oya-wa (woah-woah)
no go anywhere, gobe wa
wetin you get too correct
i fit to marry you for here sha
oh na-na-na, wait (ayy)
wait (ayy)
i get loving, get way for days
you give me peace, you dey give me grace, oh
make you no go away, oh no-no-no, no

[pre-chorus]
make we connect, oh
come and collect, oh
and for your case, oh
i go empty my pocket, oh-oh
make we connect, oh (make we collect)
come and collect, oh (come and collect)
and for your case, oh
i go empty my pocket, oh-oh
[chorus]
empty my pockеt, spend all my money
give you lovin’ and doll, ah-ah
empty my pockеt, spend all my money
give you somethin’ on top, ayy-ayy
empty my pocket, spend all my money
give you lovin’ and doll, ah-ah
empty my pocket, spend all my money
give you somethin’ on top

[verse 2]
all the money wey i get is yours
shey na you wey i dey askin’ for?
make you carry her and go take tour, no-no
she wan rock your body
fi the early morning
keeping low key
mi nah tell n0body
all your body, all over me, yeah-yeah
oh-yeah-yeah, yo-yo, yo baby

[pre-chorus]
make we connect, oh (make we collect)
come and collect, oh (come and collect)
and for your case, oh
i go empty my pocket, oh-oh
make we connect, oh (make we collect)
come and collect, oh (come and collect)
and for your case, oh
i go empty my pocket, oh-oh
[chorus]
empty my pocket, spend all my money
give you lovin’ and doll, ah-ah
empty my pocket, spend all my money
give you somethin’ on top, ayy-ayy
empty my pocket, spend all my money
give you lovin’ and doll, ah-ah
empty my pocket, spend all my money
give you somethin’ on top

[outro]
(it’s-it’s lakizo baby)
joe, joe, joeboy pon deck, oh-yeah

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...