letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de possible - lagboy

Loading...

lagboy…..aye eh
eh call me y’ung-k

believe in your dream, nothing is impossible, with god all things are possible

every wizkid have a banky w
every fireboy have olamide…..kolamide
every mayorkun have a davido
rema singing bad commando…mo ja si…eeeh don jazzy
every terry have a wizkid
davido singing risky
baby your body risky..i feel like drinking whisky with wizkid but is that possible? (yes is possible)
is that possible? ( yes is possible)

i believe!……..×4
every lagboy×2

where is my own, where is my own

demi la de now ko oluwa demi la de now×2
de wa la de now ko oluwa de wa lade now×2

everyday and night have been thinking, how person go blow no be small thing
ori tete gbe temi fun mi,make sure all is proceeding quick
ye! i no wan dey slow,i no wanna lagging
kin je eniyan laye kin ma seri mo gi
akorede mafo cos everything go soon fall,fall in place!
and na my name…na my name they go dey scream ye yi ye ye ye ye ye yeh
every y’ung-k
eh call me y’ung-k
where is my own oh yeah yeah yeah

demi la de now ko oluwa demi la de now×2
de wa la de now ko oluwa de wa lade now×2

every wizkid have a banky w
every fireboy have olamide…..kolamide
every mayorkun have a davido
rema singing bad commando…mo ja si…eeeh don jazzy
every terry have a wizkid
davido singing risky
baby your body risky..i feel like drinking whisky with wizkid but is that possible? (yes is possible)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...