letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de sure 4 me - kyng izy

Loading...

kyng!

uh yeah

uh no yeah

for the place wey i dey

i dey hustle, i dey find my way

all the moves i dey make

and the time wey e take ,man i say na by grace o

if i show you the feeling

if i tell you the meaning from jonzing to chilling

how we kept on believing

and my man them dey ask me say wetin i reason

say e sure for me

say e sure for me as i talk am e be

say e sure for mе

say e sure for me i dеy tell you my g

yeah

oluwa lift me up i swear i no wan fall again

the dry season’s staying longer

we pray for the rain

see i can’t loose again, i can’t afford to miss the aim

the stitches don’t hurt no more cause we all used to the pain
bless me , let your grace seek me

and find me

let my struggle and my pain define me

you dig me

bro there’s nothing as a street love

it’s all man for himself

you thank god if you see food chop

and if you no see you go lock up

pray for a better tomorrow

and hit the bakery for the cake up

i can’t tell enough of this (nah!)

the broke days wasn’t fun

i’ll knock your jaws off if you make a joke of this!
i see the tears in my mama’s eyes

i felt the pain in her soul when she can’t afford

her kids desires

and when the people only criticized

but e sure for me guy i’ma be that big shoe

no oversize

for the place wey i dey

i dey hustle, i dey find my way

all the moves i dey make

and the time wey e take ,man i say na by grace o

if i show you the feeling

if i tell you the meaning from jonzing to chilling

how we kept on believing

and my man them dey ask me say wetin i reason

say e sure for me

say e sure for me as i talk am e be

say e sure for me

say e sure for me i dey tell you my g

yeah!

i stand my ground you can’t shake what i believe in (nah!)

after all i’ve been through it’s a blessing that i’m living (tell em)

testimonies i’m giving

it’s pure fact i’m not kidding

life hard, street na jungle

boy eat or get eaten

if no be god tell me where i for dey today

bmg boss, the family came through and paved the way

now the pains of yesterday don turn juice and wine today

the pure water turn henny

boy it’s blessings all the way

some dey talk them no go

some dey yarn them no see (yeah)

oluwa dey for me

e go happen kosi story (no)

if them like them follow

weda na leg or motor

express abi go-slow

i don talk am so e gats show now

hosanna

hosanna

hosanna

hosanna

hosanna

hosanna

hosanna

hosanna

for the place wey i dey

i dey hustle, i dey find my way

all the moves i dey make

and the time wey e take ,man i say na by grace o

if i show you the feeling

if i tell you the meaning from jonzing to chilling

how we kept on believing

and my man them dey ask me say wetin i reason

say e sure for me

say e sure for me as i talk am e be

say e sure for me

say e sure for me i dey tell you my g

(bless me let your grace seek me, and find me

let my struggle and my pain define me, you dig me?)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...