letra de never lose focus - kwame heingzy
kwame heingzy
pay attention to no tension
the haters go fi block your blessing
what dem no wan see or hear sey you get mansion
you better wise up before the question
focus on your life, focus on yourself eh
make more money not friends
plan well later then you come back for them ye
i say focus on your life yo, focus on yourself eh
make more money not friends
plan well later then you come back for them nah
o ya pompi champicha, e say
i no make sense, you go feeli ma nonsense
this is what i’ve got to say
(chorus)
sai gobe
i don go na wetin you go do me
that is all i have to say
when i be de pay my dues
you say ago lose na see yes ade move
nothing you fi do me
sai gobe
i don blow nothing fi to stop me
that is all i have to say
when i be de pay my dues
you say ago lose na see yes ade move
nothing you fi do me
i’ve been suffering alone on a tinny road o
carrying all my heavy load eh
n0body bother come help
now i’m doing this all myself eh
ah that’s why mi seh
focus on your life focus on yourself eh yo
make more money not friends
plan well later then you come back for them na
i’ve got to face my focus o
fix my eyes on the price
no time to check time o
o ya pompi champicha, e say
i no make sense, you go feel ma nonsense
this is what i’ve got to say
(chorus)
sai gobe
i don go na wetin you go do me
that is all i have to say
when i be de pay my dues
you say ago lose na see yes ade move
nothing you fi do me
eh that is all i’ve got to say
sai gobe
i don blow nothing fi to stop me
no way
that is all i have to say
when i don de pay my dues
you say ago lose na see yes ade move
nothing you fi do me
what i’ve got to say
sai gobe
i don go na wetin u go do me
that is all i have to say
when i be de pay my dues
you say ago lose na see yes ade move
nothing you fi do me
eh ebe ebe ebe ebe
sai gobe
i don blow nothing fi to stop me
no way
that is all i have to say
when i be de pay my dues
you say ago lose na see yes ade move
nothing you fi do me
kwame heingzy
letras aleatórias
- jk 47 › letra de the recipe - jk-47
- kaiiru › letra de crybaby - kaiiru
- royishgoodlooks › letra de rogue squadron - royishgoodlooks
- giwmik › letra de не было и нет (not was and no) - giwmik
- eman lam 林二汶 › letra de 我變成我 (ngo5 bin3 sing4 ngo5) - eman lam 林二汶
- yung beef › letra de one million kisses* - yung beef
- stxr › letra de hate me - stxr
- lil slae › letra de quarantine - lil slae
- dias051 › letra de passo i - dias051
- foreign forest › letra de nobody - foreign forest