letra de ogede - krizbeatz
the way i feel about u
nothing wey compel to u
nwa mmaramma chie m obi oo
bia nso ka e suo onu oo
see anything u say i do
e na atokarim item 2
u go put me for gbaharia
i no fit wait for u to ring my tanana
i jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us!
neva oo neva oo
i say wey go dey oo
jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us
neva neva oo
i say we go dey oo
see u dont have to worry ooo
i go pull up early in the morning oo
okechukwu ansa i am calling u oo
maka chukwu only u dey turn me on
put a smile on my face when everyoda person na awa m isi oo
i go dey by ur side
no go leave u mgbe umu uwa na esu gi imi oo
nwa
na only u go be my nurse
me my onyokometer burst
see as d security tight
me peelum ka if kpotuba tonight
i jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us!
neva oo neva oo
i say wey go dey oo
wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us
neva neva oo
i say we go dey oo o o
udala nwa nnu
my mmanu anwu
e bu godi apu na anwu
mubagodi amu
e melu ka obi kamu
mana m chokwa gi
o ga eme ka aju paa mu
i don dey reason
ije love gwa mee ka o mee for uoo
ife ga eme echi ya mekwa today oo
as long as u go dey my side
jidem oo
d way
d way
the way i feel about u
nothing wey compel to u
nwa mmaramma chie m obi oo
bia nso ka e suo onu oo
see anything u say i do
e na atokarim item 2
u go put me for gbaharia
i no fit wait for u to ring my tanana
i jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us!
neva oo neva oo
i say wey go dey oo
jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us
neva neva oo
i say we go dey oo
eh eh
eh eh eh
letras aleatórias
- vlny › letra de обречены (doomed) - vlny
- shousen › letra de insaf - shousen
- matt burton › letra de yellow moon - matt burton
- thaison vnm › letra de khóc đi em - thaison! (vnm)
- rooga › letra de all of a sudden - rooga
- peggy › letra de fictional men - peggy
- kim dotcom › letra de change your life - kim dotcom
- mayhem ks › letra de pray 4 us - mayhem ks
- spongebob squarepants › letra de patty cake nursery rhyme & adoration freestyle - spongebob squarepants
- the arcatypes › letra de call me crazy - the arcatypes