letra de give them - koker
ah!
customer is always right
i tell you
(chorus: koker)
i don’t wana sing – i don’t wana sing
now i wana sing
you don’t like the song – now you hear the song
now you like the song
you don’t wana love – you don’t wana love
now you fall in love
you don’t wana touch – you don’t wana touch
now you don dey touch
you don’t wana kiss – you don’t wana kiss
now you don dey kiss
you don’t wana ah – you don’t wana ah
now you don dey ah
(hook)
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya funwo – kobax2
oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba – funwo
no tell me what i know
(what i – what i know)
na me know hpow much wey dem pay for show – wey dem pay for show
when dem demand, me i supply
which one be your own
i do my own – plus why you come dey bone
ibiti mofelo – fekilo
mofekiri shiriti mafildu
anything dey go
i go dey match dey go
as them dey want am oo
i go dey give them oo
you don’t wana love – you don’t wana love
now you fall in love
you don’t wana touch – you don’t wana touch
now you don dey touch
you don’t wana kiss – you don’t wana kiss
now you don dey kiss
you don’t wana ah – you don’t wana ah
now you don dey ah
(hook)
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya funwo – kobax2
oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba – funwo
na from cross from pikin dey work – small pikin dey work
and na from work man pikin dey chop – man pikin dey chop
after we chop man pikin must fvck – man pikin must fvck
they wan see the end but we no get bus-stop
ibiti mofelo – fekilo
mofekiri shiriti mafilodu
anything dey go
i go dey match dey go
as them dey want am oo
i go dey give them oo
you don’t wana love – you don’t wana love
now you fall in love
you don’t wana touch – you don’t wana touch
now you don dey touch
you don’t wana kiss – you don’t wana kiss
now you don dey kiss
you don’t wana ah – you don’t wana ah
now you don dey ah
(hook)
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya funwo – kobax2
oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba – funwo
letras aleatórias
- intell › letra de gone away - intell
- teeblaq › letra de nicki minaj - teeblaq
- ferdinand trendelenburg › letra de hide to be seeked - ferdinand trendelenburg
- rome streetz › letra de you betta know it - rome streetz
- post malone › letra de lemon tree - post malone
- 高野麻里佳 marika kouno › letra de ready to go! - 高野麻里佳 (marika kouno)
- vwillz › letra de overboard - vwillz
- eilish gilligan › letra de first one to leave the party - eilish gilligan
- discovery through torment › letra de empyrean void - discovery through torment
- stonehigh › letra de heretic - stonehigh