letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de roja - kodii s.o.g

Loading...

ye yeah

(hmm hmm)

beat monster

(ye ye ye)

how i take dey survive everyday say they don’t know
omo na money i dey find o abeg no come do me ojoro (hmm)
wetin my eye don see no be play no be kiti kiti roro
no dey plan fall me brother man make i live make i jojo
for my mama eye i be treasure
abobi make i chill make i flenjor
the energy i carry say na major
am taking everything that i workеd for
for my mama eye i be trеasure abobi make i chill make i flenjor
the energy i carry say na major
taking everything that i worked for
yeah yeah
roja me the doe
roja me the doe make i go
roja me the doe make i go
roja me the money
roja me the doe make i go
roja me the doe make i go

abobi roja me the doe
roja me the doe make i go
roja me the doe make i go
roja me the money
roja me the doe make i go
roja me the doe make i go

omo no be fight o
i just dey on guard o
make i no loose guard
you go see am for my eye o
say na money be the vibe o
check am and see
na money be the love oh
(hmm)

na money be the joy o
na money be the fame
na money be support o
say na money be the sup
and you know say
for my mama eye i be treasure
abobi make i chill make i flenjor
the energy i carry say na major
am taking everything that i worked for

for my mama eye i be treasure abobi make i chill make i flenjor
the energy i carry say na major
taking everything that i worked for
yeah yeah

roja me the doe
roja me the doe
roja me the doe make i go
roja me the doe make i go
roja me the money
roja me the doe make i go
roja me the doe make i go
abobi roja me the doe
roja me the doe make i go
roja me the doe make i go
roja me the money
roja me the doe make i go
roja me the doe make i go

(cause for my mama eye i be treasure)
(treasure)
yarooo!!!!
(for ma mama eye i be treasure)

beat monster

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...