letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de kritikal - kobi jonz

Loading...

[intro: femi falana, san]
what we have here now is almost a lackadaisical, no, laissez-faire political system
anybody can do what he likes and the more you steal, the less the punishment today
armed robbery is on the increase
because of unemployment
because of poverty in the midst of plenty
because of frustration of the youths
because of general disenchantment and a state of hopelessness

kritikal o, kritikal
situation
kritikal o, kritikal
wetin we dey face
if e no be government
e go be citizen (ye)
if e no be money matter o
e go be racism, ah ahn
you see oga titus, we go like to fight for our rights but owu dey bite us o
kritikal o, kritikal, ah ah ah ah ye

rent is due, i need to pay
omo anifowose
girl dey para, money no dey
guys dey hala, wetin dey
who i go blame
n0body!
what is your name
n0body!
they wanna put me in the grave
i say na money i dey chase
young boy carry heavyweight o
say, they thief mineral resources
(carry am go)
carry am go journey
che re kambia since morning o
no gallivant no dulling o
who go defend me when i need
when my government sleep
who go defend me when i need
when na police dey k!ll person
it is kritikal o, kritikal
situation
kritikal o, kritikal
wetin we dey face
if e no be government
e go be citizen, ye
if e no be money matter o
e go be racism, ah ahn
you see oga titus, we go like to fight for our rights but owu dey bite us o
kritikal o, kritikal, ah ah ah ah ye

don’t mess with my mama
don’t mess with my sister
don’t mess with the girl them
if you no fit get game
understand where you dey so
kritikal matter, kritikal situation
kritikal lifestyle
we have to hustle for dollar
don’t go be hurting our brother and sister
don’t try it o
ye ye ye ye ye ye, ah ah ahn
ah ahn
if e no be
if e no be
if e no be ah ah ahn
if e no be
if e no be one thing, e go be another
[outro: atedo peterside]
the youths have to take their country back themselves
they are the voters
those who are sixty-five and above, we are only five percent of the population
ninety-five percent must organize tactfully
and throw the five percent to the back seat, where they belong

(wake them up)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...