letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de pressure - ko-jo cue, lil shaker

Loading...

[verse 1: lil shaker]
bro this be the deal make you no vex
but ever since that record deal i still dey see no progress
you no dey like the way them dey handle things then you for protest
see the way kevin and joey b blow like you for blow first
you get huge social media following but no cash
broke ass
make you no get me wrong oh
you are a dope ass rapper
most def
you and i know that
in all the top shows your face way for dey dema posters
i see say you dey frustrate
you dey undergo stress
where you catch like you fit to do your own show sef
e be say i dey feel you too much so make you no vex
i be your number one fan, joseph

[hook: lil shaker & ko-jo cue]
chale i need a feature (ehhh)
me too i want to blow like you (blow up)
so how can i reach ya (man)
tell me tell me why thing i for do
(what i for do chale)
pressure na dɔ so (friends)
pressure na dɔ so (fans)
pressure na dɔ so (family pressure na dɔ so chale)
pressure na dɔ so (friends)
pressure na dɔ so (fans)
pressure na dɔ so (family pressure na dɔ so chale)
[verse 2: ko-jo cue]
big man cue
you just dey drop big man tunes
wo kai me? your show under i snap pic plus you
i get some tune get some move i want pick plus you
me too i dey rap wey i want hit like you
get big, get gigs, get chicks like you
see my billboards for town
get rich like you
’cause i believe say i be sick like you
and i’m the future
the guy who go fit to fill your big black shoes
the wole joint pap i dig that tune
wo yε deadly, you then feli
boy you rip that tune
seen the kuami eugene feature yeah you stick that too
make you sign me i want to join the big bad crew

[hook: lil shaker]
chale i need a feature
(this my new release i beg)
me too i want to blow like you
(share for the world top gimme)
so how can i reach ya
(make i get fans small mommy want make i go school)
tell me tell me why thing i for do
(that one dier e no be my scene chale)
pressure na dɔ so (friends)
pressure na dɔ so (fans)
pressure na dɔ so (family pressure na dɔ so chale)
pressure na dɔ so (friends)
pressure na dɔ so (fans)
pressure na dɔ so (family pressure na dɔ so chale)
[verse 3: nana benyin]
uhh
this music thing has the power to make my life a record
but where i’m from it’s not the hustle that is well respected
is it a problem of illiteracy or is it that my art contains too much intricacies
i thought i made it picturesque enough for you to see
and let your naked eyes see the truth in its nudity
my mind is a better faculty of art than that which any university offers
it’s like a coffer where the most viable thoughts of this author
are kept from a culture
where knowledge and truth bring you torture
and they scream forever young like youth is a constant

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...