letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de answer prayer - klev izzy

Loading...

abeg
remison oh
jomape klev izzy (its paper boi)
on the beat is c major
oh yeah

(remison):

na wetin i go chop carry me comot for house ooh
(daddy!)
no let me waka jam wetin go chop me for road ooh en
you know say i never get
no give me problem wen pass me
daddy, shower your blessings down
on your children, i pray ooo

(klev izzy)

an idol man na devil work shop
me i no fit dey work make devil con dey chop
them say god time is the best
i’m ready to wait
god blessings dey come my way
i’m ready to wait
oghene biko hear my prayer na!
no abandon me like old layer na!
man dey hustle and pray make everywhere for stew
but hatters wan cast them put their self for queue
oluwa send down your rain na my season oh
i become news for the town
na me them reason oh
make haters pack their face like small pikin cheat
your blessings no fit contain this
place so i tell them make dem shift!

baba jowo ooh
show me your hands ooh
make the world people know say!
you still dey answer prayer
you dey answer prayer
and you still dey answer prayer
you dey answer prayer
and you still dey answer prayer ah en
daddy jowo ooh
show me your hands ooh
make the world people know say!
you still dey answer prayer
you dey answer prayer
and you still dey answer prayer
you dey answer prayer ah em
answer one time oh hey eh

(erigga)

i grew up in the town where every where cast
no soup so na dry garri na we dey blast
sars hilux dey pass men dey discharge fast
who dem hold na okere him dey go last last
even garri no believe say him go fit rise
till water voltage am leave those okporkpas
this year we go take dem by surprise

my prayer be like call e no hard am answer
2019 just dey watch everywhere plaster

chorus

baba jowo ooh
show me your hands ooh
make the world people know say!
you still dey answer prayer
you dey answer prayer
and you still dey answer prayer
you dey answer prayer
and you still dey answer prayer ah en
daddy jowo ooh
show me your hands ooh
make the world people know say!
you still dey answer prayer
you dey answer prayer
and you still dey answer prayer
you dey answer prayer ah
answer one time oh hey eh

see!
blast blast blast blast blast blast
omo miracle no dey tire jesus o
everywhere plastered back to back
hem!
okpetu!
indomix
jomape klev izzy

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...