letra de jaho - kizz daniel
[intro]
vado
dj coublon
krrii
jaho jaho
jaho jaho
[verse 1]
you dey do as them dey do
oga do wetin you know
you better know who you are
you better know who you are
as you come this life alone
na so you go leave this life alone o
you better know who you are
you better know who you are
[pre-chorus]
oro e lowo
oro e lowo olowo lo wa
oro mi lowo
oro mi lowo olowo lo wa
he can give and takeaway
but everyday na for giveaway
baba say make i dey happy
make i dey happy
ayaya
[chorus]
eh
jaho jaho
jaho jaho o o
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
jaho jaho
jaho jaho o o
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
[verse 2]
if you talk, you must to do
and when you lie, you know the truth
you better know who you are
you better know who you are
when dem say you don dey hold o
brother keep am on a low
no let anybody know
na money go give fake sweetheart
[pre chorus]
oro e lowo
oro e lowo olowo lo wa
oro e lowo
oroe lowo olowo lo wa
he can give and takeaway
but everyday na for giveaway
baba say make i dey happy
make i dey happy
ayaya
[chorus/outro]
eh
jaho jaho
jaho jaho o o
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
jaho jaho
jaho jaho o o
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
jaho jaho
jaho jaho o
letras aleatórias
- 167spookie › letra de kill me slow/bleeding (feat. cgile) - 167spookie
- ashley singh › letra de sofa - ashley singh
- legoteddys › letra de cianosis - legoteddys
- mixu › letra de skrt-skrt - mixu
- james bandz › letra de ogusers gg - james bandz
- yehudah › letra de god is good - yehudah
- inswag › letra de последнее лето (last summer) - inswag
- sirius18 agim › letra de cash - sirius18 & agim
- 8turn › letra de world - 8turn
- greyson relix › letra de discernment - greyson relix