letra de find a bae - kizz daniel
[intro]
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
[verse 1]
i’m almost 30, mumsy dey worry person
say when i go bring home shawty
shortie way sabi cookin’, yeah, yeah, yeah
i don’t know mumsy
o madun, o madun ki ma ri
i like anythin’ wey get bakasi
moni popcy mofi jo, kos’omo ele
[pre-chorus]
eh eh eh, eh eh eh
since i don dey find, i never see wey i like
eh eh eh, eh eh eh
ever since i don dey find, i never see wey i like
[chorus]
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
yes (find a bae)
go shawty
mumcy ni k’olo find a bae oh
tobi, don’t rush (find a bae)
oh yeah, one, two, three, four
[verse 2]
daniel, you too like woman short
the person wey do me, do me bad oh
’till i travel to baghdad
kin lo w’omo ele bi sharukh khan
if i marry, i marry
and if i marry i tire, i go jaah oh
mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh
[pre-chorus]
eh eh eh, eh eh eh
since i don dey find, i never see wey i like
eh eh eh, eh eh eh
ever since i don dey find, i never see wey i like
[chorus]
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
letras aleatórias
- sp4k › letra de million - sp4k
- dia sexto › letra de la séptima fila del cine - día sexto
- da mafia 6ix › letra de grab da gauge (bonus) - da mafia 6ix
- johnossi › letra de risky business ii - johnossi
- 15 60 75 the numbers band › letra de inside outside - 15-60-75 (the numbers band)
- crucial star › letra de same boy - crucial star
- antilopen gang › letra de spring - antilopen gang
- boosie badazz › letra de i feel ya - boosie badazz
- lil mosey › letra de dreamin - lil mosey
- great scott › letra de day job feat. jimi needles - great scott