letra de find a bae - kizz daniel
[intro]
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
[verse 1]
i’m almost 30, mumsy dey worry person
say when i go bring home shawty
shortie way sabi cookin’, yeah, yeah, yeah
i don’t know mumsy
o madun, o madun ki ma ri
i like anythin’ wey get bakasi
moni popcy mofi jo, kos’omo ele
[pre-chorus]
eh eh eh, eh eh eh
since i don dey find, i never see wey i like
eh eh eh, eh eh eh
ever since i don dey find, i never see wey i like
[chorus]
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
yes (find a bae)
go shawty
mumcy ni k’olo find a bae oh
tobi, don’t rush (find a bae)
oh yeah, one, two, three, four
[verse 2]
daniel, you too like woman short
the person wey do me, do me bad oh
’till i travel to baghdad
kin lo w’omo ele bi sharukh khan
if i marry, i marry
and if i marry i tire, i go jaah oh
mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh
[pre-chorus]
eh eh eh, eh eh eh
since i don dey find, i never see wey i like
eh eh eh, eh eh eh
ever since i don dey find, i never see wey i like
[chorus]
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
letras aleatórias
- letra de straight up* - dro kenji
- letra de jasmim azul - epônima
- letra de jealousy (version 2) - marina
- letra de tha material thangs - viper
- letra de pershing - japczan
- letra de am i born to die - nora brown
- letra de i od sebe više - goga filipovic
- letra de after like (japanese version) - ive
- letra de interstellar - itzco
- letra de undead - kslv noh