letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de oseikrom abrantie freestyle - kinpee

Loading...

oseikrom abrante3
they ain’t ready
are they ready?
yo…yo…so

so, it’s me and dennis cooped up in the stu
talking about life and all the things we’re going through
sharing all our dreams and all the things we wanna do
man we talked about love and how that sh-t never be cool
growing up be some fantasy dem dey sell the youth
so i wake up every single morning really missing school
i dey miss all of my dudes
i miss waking up next to you
i dey miss all of the days i dey fi sleep till about 2
6:30 in a troski having panamera dreams
pedal to the metal make the panamera scream
and then the mate screams, “yeeess backseat mony3 no baako ma me”
what an end to a beautiful dream
mush tell me sey yo ohene we for make am
plenty bread dey the street top wey we for take am
the streets ain’t got your back if you slack dem go break am
to the brothers who dey hustle i say -ssalai mualaik-m
ridee sef m’ani k-m but i swear i no fi sleep
i for stay up on the grind only way i fi to eat
so glad to see the homie fu back spitting heat
hopefully she’ll bring another mix down to the peeps
visions from the 3rd so you know i see real
glorious ntelabi had another beat k!lled
resurrection from the ashes; i swear pee will
this be god in the booth, let the waves be still
life dey on some yoga st–ze e dey stretch me
life dey put too much pressure on me e dey stress me
life no be man’s bestfriend e no dey pet we
life want take waec dema job chale e dey test peeps
life is not a bear with a heart e no dey care please
life dey only give a f-ck about you in your wet dreams
the meek go inherit the earth and that’s the prophecy but now the meek dey only want a mill so they chase dreams
the game make dirty p-ss e dey need bleach
i am the lyrical ichigo i start dey spit bleach
tubhani denswag i swear you go reach peak
producer of faulty solo 3’s; making sick beatz
party time pee is sweet with the 16
after this the mic go need therapy for like 6 weeks
on the grind every second we dey step clean
vision stays crystal focusing on where the cheques be
paper be the motivation we dey hurt trees
me den the boss of forestry commission go get beef
thought i was done with these bars like i’m an ex-con
but i was born ready yeah a foetus in defcon
so lost now i’m tryna find my way back
so pee had to put his body in a wayback
ht lines dem dey go over head
cross these ht lines den the whole city dead
at the top of the coliseum that’s where you’ll see him
waving down at the people half of whom wanna be him
waving down at the people half of whom wanna beat him
still want stick dema daggers into the new julius caesar
at the top of the coliseum that’s where you’ll see him
waving down at the people half of whom wanna beat him
waving down at the people half of whom wanna beat him
still want stick dema daggers into the new julius caesar
pee! haha m’asei h)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...