letra de greenlight - kingskiz
ololololololo yeah
kingskiz
you are my delight
a gift to my world, baby no be lie
my love for you is a green light
am addicted to you in aah this life
you are my delight
a gift to my world baby no lie o
my love for you is a greenlight
am addicted to you in ah this life
i be like
i don loose touch
but i choose to
be with youuuu
na the truth
i go run-run-run
like say na marathon
you give me vibe on god
baby omotoshon
i go run-run-run
like say na marathon
you give me vibe on god
baby omotoshon
you are my delight
a gift to my world baby no be lie o
my love for you is ah greenlight
am addicted to you in aah this life
you are my delight
a gift to my world baby no be lie
my love for you is a greenlight
am addicted to you in aah this life
i no go liе you don blow my mind
my breath e don seizе for you
i no be god but am promising u
i will be there whenever u need me
i go run-run-run
like say na marathon
you give me vibe on god
baby omotoshon
i go run-run-run
like say na marathon
u give me vibe on god
baby omotoshon
you are my delight
a gift to my world baby no be lie o
my love for you is a greenlight
am addicted to you in ah this life
you are my delight
a gift to my world baby no be lie
my love for you is a greenlight
am ah addicted to u in ah this life
i go run-run-run
like say na marathon
you give me vibe on god
baby omotoshon
you are my delight
a gift to my world baby no be lie
my love for you is a greenlight
am addicted to you in ah this life this life
letras aleatórias
- asianjordon › letra de she belong to the streets (sb2ts) - asianjordon
- l e v i i 17 › letra de godspeed - l e v i i 17
- 42 › letra de hochhaus - 42
- goodnight lavender › letra de airhead - goodnight lavender
- fish in a birdcage › letra de rule #11 - my dream, my addiction - fish in a birdcage
- abaz swe › letra de shake the room* - abaz (swe)
- drame › letra de buco in petto - drame
- amalee › letra de kaibutsu (from "beastars") - amalee
- michael blaze › letra de turn around. - michael blaze
- cir cuz › letra de mil etter mil - cir.cuz