letra de numbers - king medulla
yeahh
eeeee
are you ready
let’s go!
one two three four five six seven eight nine
you be my babe
nine eight seven six five four three two one
you be my lady
one two three four five six seven eight nine
you be my babe
nine eight seven six five four three two one
you be my lady
just call me
anytime i come girl please talk to me
never feel shy sey you be my shody
never feel shy sey you dey my body eee
dont worry, any other thing you dey hear be story
i will be your moon and you be my star
everywhere you go i dey by your side
your side, your side
i promise on my honor
to be faithful and loyal to you now
everywhere you go ago follow
if i no get i go borrow
you dey my mind
uu girl i dey like your style
your style, your style
i no dey lie
i will love you till the day i dieeee
one two three four five six seven eight nine
you be my babe
nine eight seven six five four three two one
you be my lady
one two three four five six seven eight nine
you be my babe
nine eight seven six five four three two one
you be my lady
babe
se me kasaa tiee me
make you no mind no body
dem want your body eeh
babe
se me kasaa tiee me
dem want your body
make you no mind no body
k!lling it, k!lling it, k!lling it, k!lling it
anything you wear babe girl you have been k!lling it
k!lling it, k!lling it, k!lling it, k!lling it
everywhere you go babe girl you have been k!lling it
k!lling it, k!lling it, k!lling it, k!lling it
anything you wear babe girl you have been k!lling it
k!lling it, k!lling it, k!lling it, k!lling it
everywhere you go babe girl you have been k!lling it
one two three four five six seven eight nine
you be my babe
nine eight seven six five four three two one
you be my lady
one two three four five six seven eight nine
you be my babe
nine eight seven six five four three two one
you be my lady
lagabrass!
you be lady eeee
eeeeeeeee
abonthemix!
letras aleatórias
- michael hurley › letra de the vt.-ore. floor - michael hurley
- zekey mercedes › letra de big bank - zekey mercedes
- 4dk › letra de the bad & the good - 4dk
- mixer officialvevo › letra de sad boys - mixer officialvevo
- farruko brray noriel › letra de doble l - farruko, brray & noriel
- keiichi remedy › letra de suffice - keiichi & remedy
- adele › letra de fool that i am - adele
- луна luna › letra de гроза (thunderstorm) - луна (luna)
- 池田エライザ elaiza ikeda › letra de ayayay - 池田エライザ (elaiza ikeda)
- comet › letra de idk (the club) - comet