letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de hallelujah - king cody

Loading...

yeah e yeah yeah yeah
africa badman man man man
hun hun hun yeah yeah yeah
mode mode
aiya aiya aiya aboki gongi naira
aiya aiya aiya ha hahaha

chorus
as i dey wake o,i dey call on god everyday wey i wake up o,baba loke e,my time no go teh,it no go teh
i no want delay ye,god go do am o,do am o,ah for me eh for you eh for everybody yes ho eh
mi wanna shout halley,mi wanna shout halley hallelujah eh mi wanna shout halley

iyeh eh eh

(verse 01)
back inna days when mi dey suffer inna mi town
back in the days o when people no given mi mi crown
back inna days o when things no dey go as we dey plan
back inna days o when people dey mock me see me frown
everybody wanna know how u keeping grow
why dem just dey
hun hun hun hunnnnn
dem love you in your front,stab you in your back
why dem just dey
hun hun hun hunnnnnnn

chorus
as i dey wake o,i dey call on god everyday wey i wake up o,baba loke e,my time no go teh,it no go teh
i no want delay ye,god go do am o,do am o,ah for me eh for you eh for everybody yes ho eh
mi wanna shout halley,mi wanna shout halley hallelujah eh mi wanna shout halley
mi wanna shout halley,mi wanna shout halley hallelujah eh mi wanna shout halley
iyeh eh eh

(verse 02)
man go try am,man go try am ,man go try but man no go tire,man no go tire man no go tire
we f-ck in the sanga,f-ck in the sanga,f-ck the sang
and f-ck the raba,get the raba,for the raba yo
we want get raba
rock in new designer
live in banana
make we rock waka
we wan rock designers
live in banana
we want get the raba
iye iye,yeh yeh yeh ha ha yeh eh

(chorus )
as i dey wake o,i dey call on god everyday wey i wake up o,baba loke e,my time no go teh,it no go teh
i no want delay ye,god go do am o,do am o,ah for me eh for you eh for everybody yes ho eh
mi wanna shout halley,mi wanna shout halley hallelujah eh mi wanna shout halley
mi wanna shout halley,mi wanna shout halley hallelujah eh mi wanna shout halley
iyeh eh eh

verse 03
(2:25)
who,who say god no dey dey dey dey dey dey
who say jah mi no dey dey dey dey dey dey
him create the world on top of the sp-ce where mi and u dey
na him make me and u dey for life o
making i boy chop good life o
making money every night o o o o
na him make enemy just dey fall o
twice as tall you no go fall o
rastafari pick my call o

as i dey wake o,i dey call on god everyday wey i wake up o,baba loke e,my time no go teh,it no go teh

i no want delay ye,god go do am o,do am o,ah for me eh for you eh for everybody yes ho eh

mi wanna shout halley,mi wanna shout halley hallelujah eh mi wanna shout halley

mi wanna shout halley,mi wanna shout halley hallelujah eh mi wanna shout halley

iyeh eh eh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...