letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de killerverse - killerverse

Loading...

chairman lyrics

intro
oji oji ojikoto
chairman
oga maths teacher
verse 1
baby will you be my boo?
if i give you the ring will you say i do? do do
in the midnight will you allow me to do? ehe
what your mummy and daddy like to do? (eh) okay
alaga see my potbelly
i never blow yet but i don dey turn cele
see the girls them dey like to the touch ele
baby what’s the matter kini o sele
eh

chorus
chairman! aje aje ajejeje ajejeje ajejeje aje aje ajеjeje ajejеje ajejeje
chairman! aje aje ajejeje ajejeje ajejeje aje aje ajejeje ajejeje ajejeje

verse 2
chairman we no dey dull (chairman)
if no be hennessy we no dey ball (chairman)
who you be wey you no go pick up the call? (chairman)
even adekunle gold sef dey pick up the call ( ehe chiii)
for the club na we dey for side
for the place all the girls them dey love to whine
see the girls them dey love to whine their waist them dey always love whine dey come my side eh
chorus
chairman! aje aje ajejeje ajejeje ajejeje aje aje ajejeje ajejeje ajejeje
chairman! aje aje ajejeje ajejeje ajejeje aje aje ajejeje ajejeje ajejeje

outro
gbese gbese gbese gbese the gbedu don drop
gbese gbese gbese gbese the gbedu don drop
whine your waist oh hey mama whine your sh-tta hey mama
whine your waist oh hey mama whine your sh-tta hey mama

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...