letra de boo - kholi
Loading...
boo lyrics
my boo ooo x 4
i no fit date another
if e no be you oooo
i no go love another
if e no be you ooo
i no go kiss another
if e no be you oo
and i no go do another
no no no no no um um um
why e be say when i close my eyes
i dey see you baby
other girls dem are wanting me
but i want you baby
cos you are my other half
and no further maths can divide us baby
take a look at the hologram
na you wey dey my mind o baby
my boo ooo x 4
e be you e be you e be you my baby ooo
wey dey burst wey dey burst wey dey burst my medulla
yes i mess up oo i know
i want to make up oo you know
i no go break up oo you know
my boo ooo x 4
letras aleatórias
- colony house › letra de where your father's been - colony house
- ladell › letra de regret - ladell
- mahir › letra de druq (криминальный круг) - mahir
- young kye › letra de hold on, wait - young kye
- tyjule › letra de when i'm gone (freestyle) - ty'jule
- mario william vitale › letra de drop it don't stop it - mario william vitale
- cleopatrick › letra de hometown - cleopatrick
- die drei jools › letra de pack den badenweiler aus - die drei jools
- aleph 2 › letra de hero - aleph (2)
- barrettcp2 › letra de i have to pee (i got the keys remix) - barrettcp2