letra de boo - kholi
Loading...
boo lyrics
my boo ooo x 4
i no fit date another
if e no be you oooo
i no go love another
if e no be you ooo
i no go kiss another
if e no be you oo
and i no go do another
no no no no no um um um
why e be say when i close my eyes
i dey see you baby
other girls dem are wanting me
but i want you baby
cos you are my other half
and no further maths can divide us baby
take a look at the hologram
na you wey dey my mind o baby
my boo ooo x 4
e be you e be you e be you my baby ooo
wey dey burst wey dey burst wey dey burst my medulla
yes i mess up oo i know
i want to make up oo you know
i no go break up oo you know
my boo ooo x 4
letras aleatórias
- letra de paris - nate
- letra de highschool - azure amante
- letra de meanie - scumbung
- letra de 21+ - unlceflexxx & goody
- letra de alone - jozzy
- letra de 16 de mayo | categoría 1 - mundial fenómeno
- letra de i killed jfk - plssendbones
- letra de загс - burmachine, dugans, roxman
- letra de r34l1d4d - kora st
- letra de isolation - jite