letra de top boy - khaleed
n0body can test me, in the game we flexing
counting down my blessings
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
n0body can test me, in the game we flexing
counting down my blessings
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
me and money for life
you no fit put asunder
fit put asundеr (eh)
number one top boy
that’s a remindеr
that’s a reminder (eh)
i gat my dark shades on
i no send any bagger
bagger (uhm your father)
uhm-uhm-uhm, (your father)
eh eh eh (your father)
king of them khlans
i no send, anybody
i no dey worry
as long it’s, not for me
(awon temi wanbi)
(awon temi wanbi)
dey wan know how i dey, (i dey)
dey wan know wetin you dey pay,(dey pay)
una never hear the case, (no)
una never reach the base, (base oh oh)
n0body can test me
in the game we flexing
counting down my blessings
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
n0body can, test me
in the game we flexing
counting down my blessings
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
uhm-uhm-uhm
check check check
check check check
uhm-uhm-uhm
check check check
check check check
me and money for life
you no fit put asunder
number one top boy
that’s a reminder, that’s a reminder (eh)
i gat my dark shades on
i no send any bagger
bagger uhm, (your father)
uhm-uhm-uhm, (your father)
eh eh eh (your father)
n0body can test me, in the game we flexing
counting down my blessings
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
n0body can, test me
letras aleatórias
- graffik › letra de handouts - graffik
- vampirebloodlove › letra de blacked out - vampirebloodlove
- k fly kati k › letra de team - k-fly & kati k
- aghroomers › letra de yaqout - aghroomers
- dejan › letra de deski - dejan
- matthew hermosura › letra de little love - matthew hermosura
- vesala › letra de ikääntyvä popmuusikko tekee yhteistyötä sinfoniaorkesterin kanssa - vesala
- marcelo srb › letra de saveti - marčelo (srb)
- werd sos › letra de parappa the rappers - werd (sos)
- tahades › letra de paris - tahades