letra de survival - ketty cole
[intro]
oh yea
juice
[hook]
peoplethey ma bad sometimes
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
[verse]
when you see me falling out
make you no blame me cuz av seen a lot
trouble here and there wey dey make me lost
remain to take away off my dreadlock
abeg no disturb me now
only god i pray make e free me now
i love you that you care understand me now
me i know my myself i’m the stronger one
[chorus]
oh when you looking me
tryna understand that’s never easy
man av been a lot but the posivit win
trynaa work away from negative vibe
oh when you looking me
tryna understand that’s never easy
man av been a lot but the posivit win
trynaa work away from negative vibe
[hook]
people they ma bad sometime
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
people they ma bad sometime
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
[verse]
enemy dey waste talk
everyday me dey try make i keep up
i don work don wait make i catch up
i don fall no mean say me i no go stand up
(i stand up again)
make you no go doubt am
i don’t pray i don fast on my data
all see turned me into a monster
very soon me i gon be the greater
[chorus]
oh when you looking me
tryna understand that’s never easy
man av been a lot but the posivit win
tryna work away from negative vibe
oh when you looking me
tryna understand that’s never easy
man av been a lot but the posivit win
tryna work away from negative vibe
[hook]
people they ma bad sometime
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
people they ma bad sometime
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
letras aleatórias
- eddy smith the 507 › letra de a little too late - eddy smith & the 507
- lyrics logan paul why dont we › letra de help me help you (real lyrics) - logan paul, why don’t we
- the hatters › letra de да, со мной не просто (yes, it’s not easy with me) [remix] - the hatters
- chaospipis カオスピピス › letra de my borderline - chaospipis (カオスピピス)
- dotan › letra de mercy - dotan
- boyana › letra de samo vikendom - boyana
- van canto › letra de falling down - van canto
- bello figo › letra de sembro maradona (rip) - bello figo
- lauren babic › letra de larger than life - lauren babic
- nik p › letra de wer teilt die farben aus - nik p.