letra de survival - ketty cole
[intro]
oh yea
juice
[hook]
peoplethey ma bad sometimes
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
[verse]
when you see me falling out
make you no blame me cuz av seen a lot
trouble here and there wey dey make me lost
remain to take away off my dreadlock
abeg no disturb me now
only god i pray make e free me now
i love you that you care understand me now
me i know my myself i’m the stronger one
[chorus]
oh when you looking me
tryna understand that’s never easy
man av been a lot but the posivit win
trynaa work away from negative vibe
oh when you looking me
tryna understand that’s never easy
man av been a lot but the posivit win
trynaa work away from negative vibe
[hook]
people they ma bad sometime
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
people they ma bad sometime
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
[verse]
enemy dey waste talk
everyday me dey try make i keep up
i don work don wait make i catch up
i don fall no mean say me i no go stand up
(i stand up again)
make you no go doubt am
i don’t pray i don fast on my data
all see turned me into a monster
very soon me i gon be the greater
[chorus]
oh when you looking me
tryna understand that’s never easy
man av been a lot but the posivit win
tryna work away from negative vibe
oh when you looking me
tryna understand that’s never easy
man av been a lot but the posivit win
tryna work away from negative vibe
[hook]
people they ma bad sometime
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
people they ma bad sometime
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
letras aleatórias
- letra de beatbox / shots out the vette freestyle - gway arian & gway arvin & gway
- letra de psalm 89 - poor bishop hooper
- letra de por todos os dias - projeto sola
- letra de sad lullaby - anette olzon
- letra de banned in d.c. (live 1987) - bad brains
- letra de psalm 90 - poor bishop hooper
- letra de anything grr - tion wayne
- letra de tatto (soldi everywhere) - tauro boys
- letra de no escape - linval thompson
- letra de ao vivo e a cores - nathan rayan & aninha rocha