letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de ego - kellos

Loading...

[intro]
(dadade aah)
(dadade dadadada eh)
kellos pon this again
(mr vibes giddem)
(uuhh oouii)
listen (see)
listen!

[chorus]
ifulu men na fa ebutego ego
isolu men fa na elighali ego
imakwa ife ana afu welu butebe ego
jukwa ese ndi rigoro ego
ifulu men na fa ebutego ego
isolu men fa na elighali ego
imakwa ife ana afu welu butebe ego
jukwa ese ndi rigoro ego
[verse 1]
man i see the future
it’s so bright (it’s so bright)
buckle up, you go soon see the light
who bе that wey dey want carry last?
suffer no dеy tire you?
shey you still want relax? (heeeii)
they say one man’s food
is another man’s poison
wetin work for john fit no work for jude
so make you no put yourself
in another man’s position
only you and yourself be your remedy
so stand up (heya)
buckle up (uuhh ooh)
only you and yourself be your remedy
don’t give up (heya)
just hustle up
hands inna the air if you’re going to make it
you better show dem say you got the power
so follow person wey go ginger you brother!
no be cos of say john don make am
you think say if you follow am
you go see road my brother

[chorus]
ifulu men na fa ebutego ego
isolu men fa na elighali ego
imakwa ife ana afu welu butebe ego
jukwa ese ndi rigoro ego
ifulu men na fa ebutego ego
isolu men fa na elighali ego
imakwa ife ana afu welu butebe ego
jukwa ese ndi rigoro ego
[verse 2]
when money come
dem go know who be who
anywhere you dey
dem go want follow you
a little hustle
a little prayer
if jah jah dey your side
tell me who want be who? (eh)
so make you no give up my brother
and no envy person wey don pick up
as you no come this life to “play play”
shake it off, burn it up
but don’t give up my brother
so stand up tall and shake your body
only you dey for your world
don’t send n0body
who jah jah bless dem go want gum him body
and na then you go know
say you be somebody (eeeh)
say you no be zombie (eh)
(oouhh oouuiii)
(oouhh oouhh na na eh)
(see) listen

[chorus]
ifulu men na fa ebutego ego
isolu men fa na elighali ego
imakwa ife ana afu welu butebe ego
jukwa ese ndi rigoro ego
ifulu men na fa ebutego ego
isolu men fa na elighali ego
imakwa ife ana afu welu butebe ego
jukwa ese ndi rigoro ego
[outro]

{end}

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...