letra de boo - kcee
boo lyrics
it’s krizbeatz the drummer boy
everytime i see you you, (you you)
e be like you turn me to mumu, aih
oh my darling, wetin you carry dey fishy oh
e dey fishy oh, e dey fishy oh
aga show me abeg beremole, shopami oh
aga show me abeg beremole, shopami oh
mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo eh
mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo eh
if i see you for road oh, you must to tell me your name
eh eh eh
if i see you for church oh, you must to pray for me oh
looking yansh, k!lly goat, baby girl you rock the boat
love the way your body banging
baby don’t you leave me hanging, aki aki alcohol
baby shaki shaki all, anything e cost i go pay
baby say today na today eh
everytime i see you you, (you you)
e be likе you turn me to mumu, ah
oh my darling, wetin you carry dey fishy oh
e dеy fishy oh, e dey fishy oh
aga show me abeg beremole, shopami oh
aga show me abeg beremole, shopami oh
mama boo, mama bu, mama burukutu, mama bu eh
mama boo, mama bu, mama burukutu, mama bu eh
if i see you for road oh, you must to tell me your name
eh eh eh
if i see you for church oh, you must to pray for me oh
baby girl your body banging, you are so beautiful na
girl i wanna see you dancing, you are so colourful na
i like the way that you whine, i like the way your body go slow
baby girl you be mine, come roll for you guy
mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo e
mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo e
if i see you for roadi o, you must to tell me your name
eh, eh eh eh
if i see you for churchi o, you must to pray for me o
letras aleatórias
- big gal the criminal › letra de can't stop this life - big gal the criminal
- maxi zee › letra de ltfbtc (intro) - maxi zee
- чайф chaif › letra de оранжевое настроение (orange mood) - чайф (chaif)
- jovanny cadena y su estilo privado › letra de dinero fácil - jovanny cadena y su estilo privado
- david › letra de the end - david
- diygirl123 › letra de tilted - diygirl123
- ben harper › letra de sexual healing (hollywood bowl) - live - ben harper
- greenhouse › letra de you must learn - greenhouse
- andre nickatina equipto › letra de a peez paradise - andre nickatina & equipto
- young abdulleh › letra de san bruno broke boys - young abdulleh