letra de burn - kcee feat. sarkodie
black jezzy on the beat
sugarcane no be bamboo
fell in love with your tattoo
babe you plus me; you plus me na i do
e get fire wey dey burn, fire wey dey burn
and e dey sweet me for body oo, sweet me for body oo
e get fire wey dey burn, fire wey dey burn
and e dey sweet me for body oo, sweet me
e get fire wey water no fit to quench.eeh
girl e be you wey i desire
girl e be you wey i desire
e get fire wey water no fit to quench.eeh
girl e be you wey i desire
girl e be you wey i desire
mammy say, ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu girl
mammy say ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu eerhhh
mammy say ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu eerhhh
mammy say ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu eerhhh
kala no si ɔdɔ yɛwu bɛ sɔ me mu
bra, bɛdi hene wɔ makoma mu
ɛmbɔ me hu, medɔ wo mpim du
mehu adepa oo, ɛnkulɛnu
tiwokatɛka, ɛmbɔ me ka
wo si, makoma dɔ ni saa min hyɛ ni ma
pompododoo, pampananaa
ɔhemaa bra, na min nyɛ wo kananaa
i can feel it in my soul you the real one
wo si ɔno wompɛ me gold ni me silver
wamba sɛ wɔbɛdi me doe wɔ pɛ real love
wo dɔ nɛ ma me bɔ oo, body builder
bɛfi mano, mɛngya me hɔ
hwɛ mɛne kosia no na hyɛ me bɔ
sɛ nsuo bɛtɔa, bɛtu awɔ
niɛ ɔdi ku me ni ninkɔmɔbɔ
mammy say, ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu girl
mammy say ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu eerhh
mammy say ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu eerhh
mammy say ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu eerhh
you k!lli man with the juice
babe your body na shora
no be lie on the truth
mammy come give me some roboo
e get fire wey dey burn, fire wey dey burn
and e dey sweet me for body oo, sweet me for body oo
e get fire wey dey burn, fire wey dey burn
and e dey sweet me for body oo, sweet me
e get fire wey water no fit to quench
girl e be you wey i desire
girl e be you wey i desire
e get fire wey water no fit to quench.eeh
girl e be you wey i desire
girl e be you wey i desire
mammy say ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu girl
mammy say ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu eerhh
mammy say ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu eerhh
mammy say ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu, ɔdɔ-yɛwu eerhh
letras aleatórias
- vhese › letra de brio - vhese
- whoppa wit da choppa › letra de big ku - whoppa wit da choppa
- mcgovern › letra de the one who made it - mcgovern
- liam rogers › letra de ease - liam rogers
- warbly jets › letra de tmi - warbly jets
- keith carradine › letra de presents for mrs. rogers - keith carradine
- zico › letra de 날 (predator) (romanized) - zico
- young juvenile youth › letra de r.e.m. - young juvenile youth
- solitario › letra de háblales de mí - solitario
- yellow fire › letra de будь тише (be quiet) - yellow fire