letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de hustle-gyrate - kaysaint

Loading...

beat…
kaysaint
beat…
…bridge…
any party i party
dem dey carpi diem
with the money wey i get
we dey gyrate ooh… 2x
chorus…
na person wey work go chop.. 2x
ohh ohh
person wey work go chop
person wey work go gbe body2x
person wey work go chop
na person wey work go gbe body
person wey work go
person wey work go gyrate ooh
… hook…
hustle make u pop
hustle make u pop something 2x
… verse1…
when the money come levеl go change
person wey dеy sell market still dey find gain
person wey dey hustle must get paid
baba god! i need my blessings now
i just want end my story now
i want paint the street from white to brown
mo ni igbagbo person adura mi ti gba
awon ota ile wa gan ti gba
oya gbe body
gbe body.. 3x
tell somebody
gbe body 3x
tell somebody
gbe body 3x
tell somebody
… chorus…
na person wey work go chop.. 2x
ohh ohh
person wey work go chop
person wey work go gbe body2x
person wey work go chop
na person wey work go gbe body
person wey work go
person wey work go gyrate ooh
… hook…
hustle make u pop
hustle make u pop something
hustle make u pop
hustle make u pop champagne 2x
… verse 2….
omo de yi ngba dun ooo
onla sweet ooo
to ba ni o mo ere sa
se ole sa to swifty
am feeling like king kong
hand on my chest
kaysaint wey dey sing song
na god bless me that’s why i dey live long
am ready to take over the kingdom
ko si anu loju mi mo
no mercy
omo team wo ni messi na
na barca
won kin nwa kole
mo lo mu parker
kinni won ko si bi na no parking
kini mo mu dani na na parker
….
person wey work go chop
person wey work go gbe body2x
person wey work go chop
na person wey work go gbe body
person wey work go
person wey work go gyrate ooh
… hook…
hustle make u pop
hustle make u pop champagne
hustle make u pop
hustle make u pop champagne 2x

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...