letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de your body - kastro szn

Loading...

[verse 1]
your body set baby nwanyi oma
i know say you be fire dancer
you get the thing wey fit to cool a man down
the way you work it, it feels like magic
i feel a vibe when you come around me
girl me love the way you work it like that

[hook]
i go put am for your body, your body ya uhh
angelina you go fit to k!ll a man way you wine your waist, uhh
i go put am for your body, your body ya, uhh
angelina you go fit to k!ll a man way you wine your waist, uhh

[verse 2]
i know what you want, and i got it
i know what you need for the morning
and if i ever leave i’ll be running back
pressure got me falling
it’s alarming
when you buss a duty wine girl i feel that
wetin dey your glass, what you sipping on?
wey dey make you vibrate like it’s silicon na

[hook]
i go put am for your body, your body ya uhh
angelina you go fit to k!ll a man way you wine your waist, uhh
i go put am for your body, your body ya, uhh
angelina you go fit to k!ll a man way you wine your waist, uhh
[outro]
like this
i put the money all in my jeans
and then she put it on me like this
i carry her go chop chinese, woah
like this
i put the money all in my jeans
and then she put it on me like this
inna me yard, and she down on her knees, woah

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...