letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de power - kaki p

Loading...

you can mess with some bwoy but don’t mess with him

coz e get men wey dey boil like hundred degrees

one aim one shot one k!ll that’s guaranteed

ahhhh so don’t mess with him

so i’m now wielding power

now looking dapper

how i reach there no be my strength or my power

put me in charge to dey run all the matter

all of a sudden my table is scattered

now i’m left with many many things that i can do

i can change things or i can choose to be a fool

be the man wey dey talk but one thing e no fit do

very very soon you go meet your waterloo

or i can show them the p-ssion

say i geti action

turn deaf ear to badmind and distraction

history book na my name dem dey mention

nothing to fear and enjoying my pension

awolowo get name

azikiwe get name walahi

you wey just get here, if dem touch your shirt na die

you can mess with some bwoy but don’t mess with him

coz e get men wey dey boil like hundred degrees

one aim one shot one k!ll that’s guaranteed

ahhhh so don’t mess with me

mental slavery is the order of the day

prisoner now but you ain’t got no chains

if you don’t believe me check the way we behave

people in power too dey use us play

so if things don’t work then we too are to blame

but we stay afar then -ssign the blame

or we call on jah to put them to shame

if na so e go be things no go fit change yea yea

you can mess with some bwoy but don’t mess with him

coz e get men wey dey boil like hundred degrees

one aim one shot one k!ll that’s guaranteed

ahhhh some don’t mess with me

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...