letra de power - kaki p
you can mess with some bwoy but don’t mess with him
coz e get men wey dey boil like hundred degrees
one aim one shot one k!ll that’s guaranteed
ahhhh so don’t mess with him
so i’m now wielding power
now looking dapper
how i reach there no be my strength or my power
put me in charge to dey run all the matter
all of a sudden my table is scattered
now i’m left with many many things that i can do
i can change things or i can choose to be a fool
be the man wey dey talk but one thing e no fit do
very very soon you go meet your waterloo
or i can show them the p-ssion
say i geti action
turn deaf ear to badmind and distraction
history book na my name dem dey mention
nothing to fear and enjoying my pension
awolowo get name
azikiwe get name walahi
you wey just get here, if dem touch your shirt na die
you can mess with some bwoy but don’t mess with him
coz e get men wey dey boil like hundred degrees
one aim one shot one k!ll that’s guaranteed
ahhhh so don’t mess with me
mental slavery is the order of the day
prisoner now but you ain’t got no chains
if you don’t believe me check the way we behave
people in power too dey use us play
so if things don’t work then we too are to blame
but we stay afar then -ssign the blame
or we call on jah to put them to shame
if na so e go be things no go fit change yea yea
you can mess with some bwoy but don’t mess with him
coz e get men wey dey boil like hundred degrees
one aim one shot one k!ll that’s guaranteed
ahhhh some don’t mess with me
letras aleatórias
- letra de talk fecal - time
- letra de tragédia - uchylaci
- letra de serigala gunung ii - arief s. pramono
- letra de wovon sollen wir leben? - matze rossi
- letra de tracey berkowitz - ratrace90210
- letra de 비밀 노래 (secret) - d.ark (디아크)
- letra de you can't change the weather - sheryl crow
- letra de beauty is only skin deep - jimmy ruffin
- letra de wild - mary mahaffey
- letra de fake faces - felip (sb19)