letra de give you love - juls
[intro: l.a.x]
hmmmmmmmmmm
yeah yeah yeah
mr lover lover
rasaki
(juls baby)
[chorus: l.a.x]
i fit to marry you owe
i fit to marry you nana
i fit to give you love
i fit to show you love
i want to marry you nana
i want to marry yeah
i fit to give you love
[verse 1: l.a.x]
i go to east and west just to find my lover
i go to north and south just to find my lover
no dey play with my love
abeg no play with my love
rasaki no b gentleman
but him go show you love
other girls dem b sarewa sarewa gba
mami na you b the realist
anything i tell you say mami no b lamba
na you b the realist
[pre-chorus: l.a.x]
timba timba timba so pe
won ni mo so pe so pe
tolubola folashade
ole mi mofe bimpe
[chorus: l.a.x]
i fit to marry you owe
i fit to marry you nana
i fit to give you love
i fit to show you love
i want to marry you nana
i want to marry yeah
i fit to give you love
[verse 2: l.a.x]
girl you know your body nice
i swear i no go let you go
girl you know your body nice
i swear i no go leave you oh
mami bad bakalim no silicon
oh nana nanana
mami nice for me cute with her chimi on
i no go let you go
can’t you see that i love you yeh
wo bi se se mi o
can’t you see that i need you yeh
dakun ma fi mi le
[pre-chorus: l.a.x]
timba timba timba so pe
won ni mo so pe so pe
tolubola folashade
ole mi mofe bimpe
[chorus: l.a.x]
i fit to marry you owe
i fit to marry you nana
i fit to give you love
i fit to show you love
i want to marry you nana
i want to marry yeah
i fit to give you love
(juls baby)
[outro: l.a.x]
girl you know your body nice
girl you know your body nice
i swear i no go let you go
girl you know your body nice
girl you know your body nice
i swear i no go let you go
letras aleatórias
- tata barahona › letra de yo sigo aquí - tata barahona
- soda luv bushido zho › letra de snippet 07.11.2021* - soda luv & bushido zho
- elvis costello › letra de (i don’t want to go to) chelsea (dub remix) - elvis costello
- tommy g › letra de poppin' - tommy g
- fifteen deu › letra de eins fünf - fifteen (deu)
- the menders › letra de lying beneath - the menders
- kuba gs › letra de ocb - kuba gs
- endigo › letra de huggy wuggy - endigo
- stige lebaka › letra de umjolo - stige lebaka
- corbin › letra de yes or no - corbin