letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de gameover - johntizzy

Loading...

tizzy omo yin naani

(jayfrosh)thunder

johntizzy:

johntizzy na the rapper wey you don dey expect
for industry na me be the rapper wey no one fit expell
coz i dey gallant n-gga me i no dey fear
any rapper wey wan dare me dem go fall down like tears
if tizzy don enter game you know say na gameover
i no need to carry cutlass before rappers bendover
for this industry you know say i be boss
my bass na weapon i no need to carry gun

jayfrosh:

yeah
wetin i dey talk for my rap no dey too reason am
tori ole je koni mental
impressing your daddy pele smoke igbo kan ati kini pelu lighter

ice on my neck but my body dey burn
if you wan follow me omo iya you go run
no doubt aeroplane ninu car wash
oye keti mo nkan toma shele
oma bomb last last

but i don’t give a f-ck
i’ve gone mad motiya were gan
won dey fe up mi but dem no see cure
lati 1991 ni motin break record

what the h-ll are you talking about
oro rada rada ma niyen
you wan make i calm kiwon gbade lori me
oro rede rede ma niyen

johntizzy:

forget i no care who dey rap pass me
coz i bad no mean n0body bad pass me
i be baller mhen i be like van parsie
but i still dey pray make my blessing no pass me

show me the rapper wey fit rap like me
beat k!ller wey still dey rap and sing
i see fire anytime i sleep
when i wake up sef na rap i see

me i no dey f-ck with rapper
baby ni won se kiwon ma lo pampers
you know say me i no send your father
haters elo ku i no send your papa

although i’m not the only rapper wey dey burst rhyme
but i don dey k!ll rappers mhen no be first time
na my samson dey k!ll lion just with punchline
if you never see boss clearly make i give you touchlight

for this rap game you know say i be master
rapping since a kid you go think say i be b-st-rd
even when i fall sef na me go still rise me
coz very soon i wan pull up in a fast car
tizzy pelu jayfrosh lori microphone
ibi tawa de tin pass with no stress leyin tin gboru
e gather ara yin jo moni kelo posi wa
e pe egbon e pe aburo etunlo pe popsy yin wa

jayfrosh:

yeah
when i say a you say b
me i no dey cap don’t question me
and i get guys wey dey k!ll for fun
just for short omo iya you’re gone

i look so nice but mind you bro i’m deadly
i dey give them vibe on a daily
what are your plans so you no go die
and that’s what life has taught me

i’ve been through h-ll but now i’m back i don’t wanna tell that story
i don’t need you but you need me so you can’t say you’re sorry
i don’t fake things and you all know all i do is rap for a living
i don’t look back on all the things i’ve lost all i do is pray for blessing

you wish me bad everytime but i won’t pay back i’m not like you
i have no friends they cut me off they said i was born in the zoo
are you mad or something? can you count your blessing oh no
ice on my neck i’m feeling like tony montana

i really don’t talk too much so don’t blame me for the bad advice
you don’t trust me i don’t trust you and thats why we dont vibe
growing up in the trenches do what you can to survive
zero motivation you want to make mama proud
i know but you don dey lose focus
o de ti mis calculate otife join cacus

johntizzy:

emi leni tiwon ti ni kole make e won ni oun shey lasan ni wipe kole blow
easy going person deni tizzy teba be moma foyin nigo
wonni mo kala mowo bi ti omo igbo
omo yoruba ti di omo igbo
if no be say i no get beards for chest in fact ele pe mi ni phyno

we no get car we dey ride okada
but na we still be boss for this quatre
ebi anybody who be your father
toba be we go chop them like ofada

emi ode tun gbe ishe ran anybody
ama turn table won bi ti enimony
rap na my way f-ck anybody
i be like laycon god body

this rap on a low key
na my way you suppose don know me
i be coming king suppose notice
i be coming king suppose notice

emi ti kuro legbe broke n-gga se
toba kayin lara kewa bani jase
i no follow anyone i dey follow myself
energy mi ti full na 100%

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...