letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de in the mood - john adama

Loading...

[intro: john adama]

yah!
yah!
don dey go
blood of jesus records
yah hay yah e yeah!
oh oh oh oh!
yag-yag-yo

[chorus: john adama]
abeg leave me, leave make i scatter the ground now
free me, free me make i fire this dance now
truly, this gospel music shutdown the town now
number one on the count down
i’m in the mood now to praise my god
it’s allowed to scream it’s allowed to shout
no be alcohol na spiritual high
this praise is on fire
holy ghost fire yah a

[verse 1: john adama]

halleujah no dey die e dey multiply
e dey only dispense e no dеy decline
whethеr we get, we no get, wey dey satisfy
because by the grace of god we go dey fine
our vibe is fresh and clean
and by his righteousness no more sin
and that is why we want to jump and touch the ceiling
cos everything will be alright now
at this very time and everywhere you go
it is totally clear that this rhythm don dey go
across the seas and winning all the souls
e be like striker and e just dey score goals
jirate, vibrate because our thanksgiving no dey hibernate
make we spread everywhere and circulate, serenate
[chorus: john adama]
abeg leave me, leave make i scatter the ground now
free me, free me make i fire this dance now
truly, this gospel music shutdown the town now
number one on the count down
i’m in the mood now to praise my god
it’s allowed to scream it’s allowed to shout
no be alcohol na spiritual high
this praise is on fire
holy ghost fire yah a
[verse 2: john adama]

celebration from now till infinity
i go dey dance because god give me liberty
my soul is saved i get security
till eternity, till eternity
na gbedu we dey so
for jesus house o
holy spirit flow
no be joke e o
give them a run, run, run!
give them a jump, jump, jump!
make we give this them catego…. catego!

[chorus: john adama]
abeg leave me, leave make i scatter the ground now
free me, free me make i fire this dance now
truly, this gospel music shutdown the town now
number one on the count down
i’m in the mood now to praise my god
it’s allowed to scream it’s allowed to shout
no be alcohol na spiritual high
this praise is on fire
holy ghost fire yah a
[verse 3: john adama]
yah hay yah e yeah! 2x
oh oh oh oh! 2x
yah hay yah e yeah! 2x
yah ah

jirate, vibrate because our thanksgiving no dey hibernate
make we spread everywhere and circulate, serenade

[chorus: john adama]
abeg leave me, leave make i scatter the ground now
free me, free me make i fire this dance now
truly, this gospel music shutdown the town now
number one on the count down
i’m in the mood now to praise my god
it’s allowed to scream it’s allowed to shout
no be alcohol na spiritual high
this praise is on fire
holy ghost fire yah a

[outro: john adama]

i’m in the mood
it’s allowed to scream
no be alcohol
yah hay yah e yeah!
i’m in the mood now to praise my god
it’s allowed to scream it’s allowed to shout
no be alcohol na spiritual high
this praise is on fire
holy ghost fire yah a

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...