letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de fall on me - joesee

Loading...

intro
gee ire
n-gga joesee pon de microphone

verse 1
sheabi hand wey dey work oh
suppose to the chop oh
why e be say for here na enemies
na dem wanna chop oh
if dem come up with flame lord
father send down the rain oh
so that i and all the universe
we go no say reign oh chai

chorus
mercies of the lord
fall on me oh
cos i am your child na
never let me fall na
blessings of the lord
fall on me oh
bless i na mi line na
bless i na mi hustle
oil from above
fall on me oh
treat me right show me light
make it bright shower me
wherever i go
fall on me oh
i say fall on me
i say fall on me ye

verse 2
years back i have been living in sorrow
no be lie my brother trousers i dey borrow
bad belle people them dey conner with their arrow
if e no be jesus dem for pass me by like shadow
me i was born in the ghetto
hustle in the ghetto
area wey be say n0body wanna see see your head oh
their heart dey like pharoah
they wanna give me zero
their plan na to quench my light
so that i no go shine oh oh oh
even if you hot you no go burn me
carry me go water e no go swallow me
i don hustle e don tay jah ring your bell
cos i don’t wanna hustle die

chorus
mercies of the lord
fall on me oh
cos i am your child na
never let me fall na
blessings of the lord
fall on me oh
bless i na mi line na
bless i na mi hustle
oil from above
fall on me oh
treat me right show me light
make it bright shower me
wherever i go
fall on me oh
i say fall on me
i say fall on me ye

verse 3
cool weather i no see sweater
then i run to my brother he tell me later
take me to where i go see better
cos suffer want turn me down
if no be god witch sef no fit fly pass me
all this bobo wey dey halla dey for hang around me
now i don cool some say this one dull boy things
still dey wait cos you promise you will stand by me
yeye
man no fit block the sun
or nor to block the air
or nor to tell n-gga joesee say guy you no go blow
dey wanna here say
me don go insane
jah will never let arutaman to face shame
enemies for my way father send them away
even if i lost make you show me the way
man no fit live without to breathe in the air
where better dey daddy come take me there

chorus
mercies of the lord
fall on me oh
cos i am your child na
never let me fall na
blessings of the lord
fall on me oh
bless i na mi line na
bless i na mi hustle
oil from above
fall on me oh
treat me right show me light
make it bright shower me
wherever i go
fall on me oh
i say fall on me
i say fall on me ye

outro
chechei n-gga joesee dey here so
fall on me fall on me lord
chei
let it fall on me now

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...