letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de park well - jfortune goodman

Loading...

park well lyrics
coughing
coughing
oh….. (goodman)
oh…. ah… oh…. ah
oh ah
jfortune (ya!!!)
sharpboi baby (sick)
world (la boiled)
oh oh ah….

ki wa leni tiede lonbuga
shay be na we dem dey call baba
enemy kilegbe kileju
god don bless me —— ready

they don’t wanna chill
with broke n-gga
and they wanna see you
come rich n-gga
wetin dey waka for their
mind n-gga
shay this broke boy
go turn us big figger
sitting in their vip section
fear dey catch dem
who flex their money
when they go extinction
sleeplessness for the rich
starvation na the poor
people dish
evеrybody on a different levеl
the whole world under control
of the devil
you can choose to be god children
but the morals can u pass
it to your own children?
question why do rich get richer
and the poor getting poorer
some people think they’re smarter
dirty character wey dey bring
plenty quanter
mischievous people
all around town
that no mean we go run
from our own town
the rich need the poor
the poor need the rich
we are all human being. (ohhh)
why treat a fellow like zombie?
(heyy ahhh)
if you ain’t got no money
and you get no godfather backup
no go take your jalopy…..
to block way for mercedes (benz)
if you ain’t got no money
and you get no godfather backup
no go take your jalopy…..
to block way for mercedes (benz)
and if you no be swagger lo omo
me and you no be category
(oh oh oh)
and if you no be swagger lo omo
me and you no be category
park well park well
park well park well
park well park well
my brother make you park well
park well park well
park well park well
park well park well
(ogbeni) my brother make you park well

i go pour pepper for people
eyes this year
their trouser go turn
short knicker this year
i’m sick and tired of pharisees imagination
the kind mess i dey perceive
from this generation
the pollution no get alteration
everybody downside everybody
bias distortion
money and cl!ck
turn people voice big brother
but we all products of one mother
(grace)
allow me go a little further
something wey no be your power
why you come dey bugga
people dey run lost
usain bolt for the money
those wey no get yansh
dey buy yansh for the money
old men they president
for the money
guy men stealing rubbing pants
and brah for the money
the world don go shoko
everybody acting like boko
if you ain’t got no money
and you get no godfather backup
no go take your jalopy…..
to block way for mercedes (benz)
and if you no be swagger lo omo
me and you no be category
(oh oh oh)
park well park well
park well park well
park well park well
my brother make you park well
park well

whatever you are be a good one
abraham lincoln

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...