letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de god can not lie - jessekeyz

Loading...

god cannot lie
god cannot lie

my god cannot lie
my god cannot lie

god cannot lie
god cannot lie

wetin him talk say
wetin him talk him go do
god cannot lie
god cannot lie

my god cannot lie
my god cannot lie

god cannot lie
god cannot lie

wetin him talk say
wetin him talk him go do

see me now
all of my blessings dem come around
goodness and mercy dey follow me now
my life done turn around
on a regular
all of my praises na imela
your blessing sweet pass sharwarma
good god agidiba

when you promise me
you no dey whine me
i no get person
na you sign me

i was lost
na you find me

up to the top
na you drive me

you be god oh
you no be man oh
oh oh oh
oh oh oh
oh oh oh
oh oh oh
oh oh oh

you did for me on the cross said it is finished
broke chains so i can lift my voice to say
god cannot lie
has he promised you
he will do everything that he says according to his will

god cannot lie
god cannot lie
my god cannot lie
my god cannot lie

god cannot lie
god cannot lie

wetin him talk say
wetin him talk him go do

god cannot lie
god cannot lie

my god cannot lie
my god cannot lie

god cannot lie
god cannot lie

wetin him talk say
wetin him talk him go do

god cannot lie
god cannot lie

god cannot lie
god cannot lie

god cannot lie
god cannot lie

god cannot lie
god cannot lie

okay…..
okay….
okay…..

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...