letra de wahala! - jeleel!
[intro]
jeleel!, yeah
[chorus]
deceiver, she will deceive ya
she go damage mi heart, wahala
my body, oh, my body, oh, o nru mi, oh, wahala
my lover, me no fit keep her, she dey play like guitar, wahala
my body, oh, my body, oh, o nru mi, oh, wahala
[verse 1]
all i need, all i need is some time to heal, all i need
she dey do me, she gon’ satisfy herself, what you mean?
o nse, shakara
omode wa fu mi, o nse shakara
way you do me, give me heart attack
omode wa fu mi, o nse shakara
[chorus]
deceiver, she will deceivе ya
she go damage mi heart, wahala
my body, oh, my body, oh, o nru mi, oh, wahala
my lovеr, me no fit keep her, she dey play like guitar, wahala
my body, oh, my body, oh, o nru mi, oh, wahala
[verse 2]
my sweet honey, why dey fimísílé, mama? (fimísílé, mama?)
ma lo pa mi, oh, why dey fimísílé, mama? (fimísílé, mama?)
no go dull, oh, make i follow you go to sokoto
ore kele wa, you’re the one that’s better forever
[chorus]
deceiver, she will deceive ya
she go damage mi heart, wahala
my body, oh, my body, oh, o nru mi, oh, wahala
my lover, me no fit keep her, she dey play like guitar, wahala
my body, oh, my body, oh, o nru mi, oh, wahala
[outro]
my baby, oh
oh, re mi, oh
duro ti mi, oh
don’t leave me, oh
letras aleatórias
- jj demon › letra de wild america - jj demon
- the kennedys › letra de stand - the kennedys
- natarie in the dream › letra de lakeside - natarie in the dream
- padre diego › letra de mi único amigo - padre diego
- rod wave › letra de chip on my shoulder - rod wave
- валерия valeriya › letra de давным - давно (davnym - davno) - валерия (valeriya)
- fredo › letra de levelling up - fredo
- stick to your guns › letra de fashion or facist - stick to your guns
- pridesys › letra de erp implementation in automobile industry | pridesys it ltd - pridesys
- matt doyle › letra de if morning can't wait - matt doyle