letra de bebe nlo - jaywon
aiye nlo ko duro de enikan
igba nlo e ma dur de enikan
who be that, juwon lo ati ta won yo
you want contest me o le mo
ori ta ju kolo
destination can’t b changed o na destiny
tori o ti pe tatin koorin
dem think say na play omo kin sere mo
the matter don pass play play
wey dem haterz dem won ti mere
won ti salo
won ma dare won ma teri si
i dey tell you
were my fellas de, e jade wa
wey my ladies out, i dey up on the mic
you know how we do naija festac town i told abi bebe nlo
you want to like am eheh
you like you hate am
whichever one you do omo oti lo
i told you ya before kosoro
you want to like am eheh
you like you hate am
whichever one you do omo oti lo, o nlo
i told ya before kosoro
ehhehehe o nlo o nlo o nlo ehheh
o nlo
any how you like it we dey grow
by his grace omo we go blow
some dey beef dey say wetin we dey flow
no be joke, to ma ni a ti jasi
i dey tell you, jasi jasi jasi, kennis music
when the people dey bend they want trick
ama kama kasi
listen up, —– je koi le
level dey with no place to say
cause i wanna get paid
everybody wanna get paid
lord no say we no dey play
ile gogo oun tate
i go reach there one day
eni sare lo mo oun ton le
you want to like am eheh
you like you hate am
whichever one you do omo oti lo
i told you ya before kosoro
you want to like am eheh
you like you hate am
whichever one you do omo oti lo, o nlo
i told ya before kosoro
once upon a time i was working in the street
things went so bad never knew i could be so far
i never stop to work wait my time
i give you my 100%
tori mo mo pe aiye nlo
o nlo o nlo o nlo
tori mo mo pe igba nlo
o nlo o nlo o nlo o nlo
ko duro
you want to like am eheh
you like you hate am
whichever one you do omo oti lo
i told you ya before pe kosoro
you want to like am eheh
you like you hate am
whichever one you do omo oti lo, o nlo
i told ya before pe kosoro x3
letras aleatórias
- chasity londyn › letra de meditating || medicating - chasity londyn
- svinkels › letra de droit dans le mur - svinkels
- joey wong 王灝兒 › letra de 孤單不要怕 (don't be afraid of being alone) - joey wong 王灝兒
- fixpen sill › letra de 3 minutes - fixpen sill
- kidd floyd › letra de saving damsels - kidd floyd
- mafia k1 fry › letra de au bon vieux temps - mafia k'1 fry
- marcx › letra de black boy marc - $marcx
- elizabeth barrett browning › letra de the sleep - elizabeth barrett browning
- true lyricz cah flow › letra de no lie remix - m.a.d.e - true lyricz & ca$h flow
- donovan › letra de sunshine superman (re-recorded) - donovan