letra de problems - jaywillz
so many problems dey
i just wanna live my life
let n0body come with motivate
i just wanna do enjoyment
one day e go reach me
make i do my snap with cheese
let n0body come with motivate me
i just wanna do enjoyment, whoa-ah
so, from a distance (far away)
mindin’ my business (far away)
don’t wanna fall victim, oh no
carry your distress (far away)
only god wey holy
don’t let dem whine you (shade)
don’t wanna fall victim, oh no
take away this stress (far away)
before i kolo, make i enjoy myself (ayy-ayy)
sunday, i go praise the lord (ayy-ayy)
i’m movin’ majestical (ayy-ayy)
make i no kolo, so, i enjoy myself (ayy-ayy)
sunday, i go praisе the lord (ayy-ayy)
i’m movin’ majestical (ayy-ayy)
n0body care, n- it’s your cry
pull up in thе benz, dem kind
pull up in a g-wagon (g-wagon)
for my country, na crime
yeah
’cause when it’s god’s time, n0body fit stop am
n0body go cl-ster
make n0body buss am
n0body fit touch am
pray, make i no dodge am
pray, make i no rush am
make i no hit you down
so, from a distance (far away)
mindin’ my business (far away)
don’t wanna fall victim, oh no
carry your distress (far away)
only god wey holy
don’t let dem whine you (shade)
don’t wanna fall victim, oh no
take away this stress (far away)
before i kolo, make i enjoy myself (ayy-ayy)
sunday, i go praise the lord (ayy-ayy)
i’m movin’ majestical (ayy-ayy)
make i no kolo, so, i enjoy myself (ayy-ayy)
sunday, i go praise the lord (ayy-ayy)
i’m movin’ majestical (ayy-ayy)
letras aleatórias
- ilux › letra de ikhlasno (feat. syahiba saufa) - ilux
- chiens de paille › letra de grâce au rap - chiens de paille
- siavash rad › letra de man poshtetam - siavash rad
- jered sanders › letra de strangers - jered sanders
- jc tha schoolboy › letra de first gods - jc tha schoolboy
- rodan › letra de ability to speak (one week) - rodan
- rob liberachi › letra de death of kate - rob liberachi
- zaku › letra de all i need - zaku
- kevin abstract › letra de sentimental thoughts - kevin abstract
- q allanz › letra de balance (remix) - q. allanz