letra de b.i.g (feat. damayo, bobson & suedeoff) - jaylon
danno danno danno
(gully squad!)
bobson dia papa dem
it’s damayo
big batty girl dey wey go finish me, oh yeah
bad ibadi girl dey wey go finish me for here
mehn her body hot o! hot o! hot o! hot o! hot o!
(ahhn)
oh baby this your b-tt o! b-tt o! b-tt o! b-tt o! b-tt o!
(ahhn) (ye ye)
hot o! hot o! hot o! (o’njo mi o)
her body move like a motto (go down below)
orobo girl no be lepa (gawu o)
turn me to mumu like i’m a car (ye ye)
you something like you kokoka (koko)
na wetin be the kokoko (koko)
international local (do do)
she come tru for the dough dough dough
pepe o, pepe o (aja)
ori e gan lati pepe o
pepe o, pepe o (aja)
your body nice and kampe o (aja)
my music travel, no visa (visa)
go down like say na ibiza (biza)
fine girl to jo monalisa (lisa)
bad girl dirty no be ‘kisa
danno o!, your body ma fe je kin ke (je kin ke)
danno o!, your body sef e ja pepe (ja pepe)
go down like say na ibiza (biza)
fine girl to jo monalisa (lisa)
bad girl dirty no be ‘kisa
big batty girl dey wey go finish me oh yeah
bad ibadi girl dey wey go finish me for here
mehn her body hot o! hot o! hot o! hot o! hot o!
(ahhn)
oh baby this your b-tt o! b-tt o! b-tt o! b-tt o! b-tt o!
(ahhn) (yepe)
bad girl me no want no order
bad girl you go meet my mother
bad girl tell what it’s gon’ be
bad girl turn me into zombie
bad girl me no want no order
bad girl you go meet my mother
bad girl tell what it’s gon’ be
bad girl turn me into zombie
bad girl kilo gbe gbe?
sho le bami lo le?
me i want to do do
baby make we go go
money dey for the account o
baby dancia like dat (like dat)
oya jupapa like dat (like dat)
baby you go need it like dat (like dat)
baby gimme your love, owanyioma
say you go chop all my money, owanyioma
baby no stand for corner
enter for the centre o
the way you whine dey cause wahala
omo mummy, omo daddy
idi e to yi, o tobi
big batty girl dey wey go finish me for here
bad ibadi girl dey wey go finish me for here
mehn her body hot o! hot o! hot o! hot o! hot o!
(ahhn)
oh baby this your b-tt o! b-tt o! b-tt o! b-tt o! b-tt o!
(ahhn) (ye ye)
letras aleatórias
- the fue › letra de headless - the fue
- uhre › letra de lava in my veins - uhre
- shekhinah › letra de just fine - shekhinah
- wilson pickett › letra de mercy, mercy, mercy - wilson pickett
- kas katee › letra de 60 seconds of fire - kas katee
- the human project › letra de the beautiful shame - the human project
- momoneymanza › letra de air force 1 - mo'moneymanza
- dave malloy › letra de job - dave malloy
- johnny hallyday › letra de la mort d'ophélie - johnny hallyday
- robbie seay band › letra de oh love that will not let me go - robbie seay band