letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de head - jajafundz

Loading...

#intro
j a j a
jajafundz
f u n d z
i don’t blame this
motherf-cker
cos’ i don’t give a
f-ck
jay!

#verse
big things, big dreams
all of them just full
for my big head oh
na the same head na him
better days get
tell me why this brother man
come dey fill our head
not only that oh
i catch am with my girl
been dey give am head oh
guy, why you never do
that work na?
you mean that coinbase?
yes
recycle the circle, them say
cl don’ go offline
wetin concern me, shaybe
since i for login this email
this work you dey paste me
evеrytime, e be likе child’s
play
if you’re not ready, please
no dey text me for my cellphone
shaybe surest dn tell you say
na me be the loader
why you come dey talk like
person wey i collect run come
just dey vex anyhow
na me do you vex
brother man calm down
brother man calm down
as i dey like this
i be the head of the family
i dey look good anytime
i dey see all my enemies
no go k!ll my vibe with bad
energy
all these life we dey live is
all vanity
#chorus
can’t deny, can’t deny
can’t deny
cos’ i’m the head
the head, the head
can’t deny, can’t deny
cos’ i’m the head
the head, the head
can’t deny, can’t deny

#verse
i live that gang life
dizzying
put that trigger on me
men, i cannot believe this
my own blood turn their backs
on me
i be trapping for this family
but they cannot see
so i put my hands up
i don’t know why this n-gga
trying to lock up
they don’t know, wanna put me
in a logo
they don’t know, wanna lock me
in a ghetto oh
i’m a bigger man oh
pull up them so
i’ve been trapping for a while
n-ggas don’t know
n-ggas don’t know
say this people no know
this people no know
them dey burst up my brain
when i ask for things
them tell me things no dey
but they come shipping
back then, they came in my
little preddy
i’m a bad man
man never little big me
no no, girl your love is
slow
you dey make me go slow
on the low so baby, lock-up
#chorus
can’t deny, can’t deny
can’t deny
cos’ i’m the head
the head, the head
the head
can’t deny, can’t deny
cos’ i’m the head
the head, the head
the head
can’t deny, can’t deny

#outro
abeg end the record
i no get anything to talk
again
i wan’ go my house

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...