letra de bad blood - jachi
you stab me for back and smile for my face
you still dey vex when i give u small sp-ce
if na u tell me wetin u go do
shey u go dey with who no like u
instead i go keep enemy for my home o
makachukwu i rather dey alone
to sleep with u is f-ckin dangerous
cuz i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel thе bad blood bеtween us
eh eh eh eh еh еh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
the second u comot for my place
you left footprints wey i no fit trace
buh as ur plan no work with mr who
now u run back to ur mugu mumu
patient dog go chop big bone
so i must wait for who be my own
even though ur face no too look serious
still i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
bad blood bad blood bad blood eh
i can feel it between us aha
shoutout to my niga cashmilli aha
and my boss too
am out
letras aleatórias
- the sixth lie › letra de shadow is the light (english ver.) - the sixth lie
- flaminio maphia › letra de vamos alla playa (coi flaminio maphia) - flaminio maphia
- lanting › letra de secret2me - lanting
- kozak system › letra de фарисейська (pharisaic) - kozak system
- station › letra de easier said than done - station
- false heads › letra de comfort consuption (2020) - false heads
- kojo dave marizu › letra de humble - kojo dave & marizu
- tsew the kid › letra de fou malade - tsew the kid
- johannes brahms › letra de geliebter, wo zaudert - johannes brahms
- chris canterbury › letra de kitchen table poet - chris canterbury