letra de bad blood - jachi
you stab me for back and smile for my face
you still dey vex when i give u small sp-ce
if na u tell me wetin u go do
shey u go dey with who no like u
instead i go keep enemy for my home o
makachukwu i rather dey alone
to sleep with u is f-ckin dangerous
cuz i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel thе bad blood bеtween us
eh eh eh eh еh еh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
the second u comot for my place
you left footprints wey i no fit trace
buh as ur plan no work with mr who
now u run back to ur mugu mumu
patient dog go chop big bone
so i must wait for who be my own
even though ur face no too look serious
still i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
bad blood bad blood bad blood eh
i can feel it between us aha
shoutout to my niga cashmilli aha
and my boss too
am out
letras aleatórias
- letra de down down baby (25th anniversary remaster) - the laurie berkner band
- letra de toxic lullabies - behold the beloved
- letra de think of me (alphalove extended remix) - the veronicas
- letra de i dated a monster - catty (catrin)
- letra de fur elise - faouzia
- letra de cages - kind eyes
- letra de russisches schlafexperiment - jatski
- letra de dont wanna play - reaper4tymes & yla b
- letra de esc - bedtrip
- letra de kindness - elba (dnk)