letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de ndoli - jabanero

Loading...

mmmm jaba neroo
mmmm hmm yeah eh
instead of complain figure it out

i get migraine abeg no shout
i want to gather plenty money in my account
i no wan hear say later
i no make my family proud (never)
is it because of all the money that i’m chasing
i thank god for the little that i’m making
if you give you will receive
every day is not for the taking
no be everyday dem dey chop rice
no be every sunday be christmas
ehhh ohh oh

ndoli ndoli uwa bu ndoli ndoli
ehh mmm mm eh
ndoli ndoli uwa bu ndoli ndoli ehhmm
but but but but
ka ma nga anwu, ma doli wa
ka ma nga anwu, ka m ndoli wa
is okay kam ndoli wa
hapum like that ka m ndoli wa
ka ma nga anwu, ma doli wa
ka ma nga anwu, ka m ndoli wa
is okay kam ndoli wa
ngwa hapum like that ka m ndoli wa

you want to know
but you act like
you don’t want to know how to know
i promise i go dey follow u dey go
but i no go follow u go down below

ife nwoke bu n’obi
okwa ya meluya nwoke
nwoke adighi ekwu oke okwu
mberede ke eji ama dike

ndoli ndoli uwa bu ndoli ndoli
ehan mmm mm eh
ka ma nga anwu, ma doli wa
ka ma nga anwu, ka m ndoli wa
is okay kam ndoli wa
hapum like that ka m ndoli wa
ka ma nga anwu, ma doli wa
ka ma nga anwu, ka m ndoli wa
is okay kam ndoli wa
ngwa hapum like that ka m ndoli wa

ndoli ndoli

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...