letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de fine fine love - j martins

Loading...

baby make you give me your fine fine love eh
your sweetie sweetie love eh
baby make you give me your fine fine love eh
your sweetie sweetie love eh
lollipopo oh
my sugar sisi
you look so kinky tonight
my sweet potato
see, ifunanya baby ooh
my loving diana
my love is here to stay, african lady
oh my, plenty plenty desire
e dey light my fire
and i no go tire for you hey oh my
plenty plenty desire
e dey light my fire
and i no go tire for you hey my sisi o
baby make you give me your fine fine love eh
your sweetie sweetie love eh
baby make you give me your fine fine love eh
your sweetie sweetie love eh
baby i like your style
e dey sweet me as you dey smile
see the way, way you dey shine nor bad eh o
e go good eyeh make we go see papa mama
blessing go dey flow chai, we go just dey go
plenty plenty desire
e dey light my fire
and i no go tire for you hey oh my
plenty plenty desire
e dey light my fire
and i no go tire for you hey my sisi o
baby make you give me your fine fine love eh
your sweetie sweetie love eh
baby make you give me your fine fine love eh
your sweetie sweetie love eh
eh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...