letra de gat me (ft. 7teentrill) - j dilla
[intro: 7teentrill]
dicey oh my!
mmm my eh eh
trilly, je omo. (demo)
[chorus: jaydee]
my baby gat me lovin’. (ah eh)
anything i go do am for you girl, see my baby gat me lovin’. (ah eh)
anywhere she wan go, see my baby gat me crazy. (ah eh)
because of you me ah dey sing this song, see my baby gat me singin’. (ah eh)
gat me lovin’. (mmmm)
[verse 1: jaydee]
nina, nina she dey give me the lovin’ everyday
no time, no time, to dey check another kele
nina make me poko, nina jus’ dey k!ll me slow. (lele eh)
nina burst my head oh, nina wan dey put me for gbege. (ah!)
nina dey give me joy, she dey shack me like pami
never leave you alone, i go do anything for you. (demo, eh)
i no go play you likka lingard
i go keep you like david degea
[chorus: jaydee]
my baby gat me lovin’. (ah eh)
anything i go do am for you girl, see my baby gat me lovin’. (ah eh)
anywhere she wan go, see my baby gat me crazy. (ah eh)
because of you me ah dey sing this song, see my baby gat me singin’. (ah eh)
gat me lovin’. (mmmm)
[verse 2: 7teentrill]
nina, nina, sister nina better
ballin’ like it’s fifa, ain’t n-body better than her
me i need her, need her like forever
want to touch and hold her
cause when she here we close and up
call me boy from the bando, splurgin’ till it’s zero
let me be your hero, or your commando
and when it’s rainin’ i’ll be sure to send you a rainbow-ow. (all this for you)
[chorus: jaydee]
my baby gat me lovin’. (ah eh)
anything i go do am for you girl, see my baby gat me lovin’. (ah eh)
anywhere she wan go, see my baby gat me crazy. (ah eh)
because of you me ah dey sing this song, see my baby gat me singin’. (ah eh)
gat me lovin’. (mmmm, demo)
[bridge: jaydee]
i no go lie for you, my baby boo. (ah)
i no go look uju, my baby boo
nina dey give me joy, she dey shack me like pami
never leave you alone. (eh, ya-ya)
[chorus: jaydee]
my baby gat me lovin’. (ah eh)
anything i go do am for you girl, see my baby gat me lovin’. (ah eh)
anywhere she wan go, see my baby gat me crazy. (ah eh)
because of you me ah dey sing this song, see my baby gat me singin’. (ah eh)
gat me lovin’. (mmmm)
[outro: jaydee & 7teentrill]
ayeee mama. (ma eh-eh)
7teen, jaydee
letras aleatórias
- amazarashi › letra de しらふ | shirafu - amazarashi
- jascuzzi › letra de night time - jascuzzi
- louis valuta › letra de dender (single version) - louis valuta
- new sylveon › letra de резиновые пули (rubber bullets) - new sylveon
- unlucky morpheus › letra de la voix du sang (live 2017.9.14) - unlucky morpheus
- lil dusty g › letra de blasphemy - lil dusty g
- goldee money › letra de à l'heure - goldee money
- beryway › letra de pars dans la nuit - beryway
- the blue zephyr › letra de death eve - the blue zephyr
- schnipo schranke › letra de ritter in der nacht - schnipo schranke