letra de love & trust - iyanya
mad ohh
original
i let bygones be bygones
’cause i no wan use my gun
i thought you were the right one
oh well i guess i was wrong
you dey always give me stories
but na you wey i dey high like kpoli
and everybody told me
i go dey form agidi eh
strong head e no good oh
na only ke dey feel my pain right now
i thought you were here to stay
had it been i know
strong head e no good oh
na only me dey feel my pain right now
i thought you were here to stay (stay)
na love i love
na trust i trust
(na lovе i love, na trust i trust, na love i love)
na lovе i love
na trust i trust oh
na love i love oh
na trust i trust oh
na love i love
na trust i trust
but e land me for c-n-l
do my head like say photo
na from clap wey dance dey start
na love i love
na trust i trust
but e land me for c-n-l
do my head like say photo
na from clap wey dance dey start
wetin i no do for you
cut off all my girls for you
got me feeling like fool, i’m confused, is this you?
wetin i go do for you
sha bi di bi di du
sha da da da da da da da
oh da da da
strong head e no good oh
na only ke dey feel my pain right now
i thought you were here to stay
had it been i know
strong head e no good oh
na only me dey feel my pain right now
i thought you were here to stay (stay)
na love i love
na trust i trust
(na love i love, na trust i trust, na love i love)
na love i love
na trust i trust oh
na love i love oh
na trust i trust oh
letras aleatórias
- jamie fine › letra de wrapped up in a bow - jamie fine
- natalie d napoleon › letra de reasons - natalie d-napoleon
- dj sabrina the teenage dj › letra de be ready - dj sabrina the teenage dj
- frankie boy › letra de muévete yale - frankie boy
- olywizzy › letra de taste - olywizzy
- nilade › letra de dites - nilade
- shaboozey › letra de tall boy - shaboozey
- paul heaton jacqui abbott › letra de new fella - paul heaton + jacqui abbott
- nelward › letra de all the way out - nelward
- hexdemon › letra de gh0sts - hexdemon