letra de bolanle - ivd
[verse 1]
pepper them
pepper them oh
bolanle get boyfriend
wey dey misbehave
she get boyfriend
wey no like to spend oh
she get boyfriend
he too dey kaku
she get boyfriend omo ijebu eh
she enter her dm
she see omope
omope folahan bolanle
bolanle s’ope oh
she enter her dm
or’omo better oh
gbo si nu chevrolet baby
abi o fe fe ese sa o
[chorus]
pepper them bolanle pepper them oh
pepper them bolanle pepper them oh
pepper them bolanle pepper them oh
pepper them bolanle pepper them oh
ha who no like better thing
who no like better thing
bolanle like better thing
she too like better thing
who no like better thing
who no like better thing
bolanle like better thing
she too like better thing
[verse 2]
all the way from epe to lekki
bolanle don turn person
bolanle don turn person wey dey buy hennessy sef for person
bolanle ma ti gbera
bolanle ti je jackpot
to ba ri bolanle ni si’n oloun o ti je gbogbo cactus
[chorus]
pepper them bolanle pepper them oh
pepper them bolanle pepper them oh
pepper them bolanle pepper them oh
pepper them bolanle pepper them oh
who no like better thing
who no like better thing
bolanle like better thing
she too like better thing
who no like better thing
who no like better thing
bolanle like better thing
she too like better thing
letras aleatórias
- лёша закон lyosha the law › letra de я в деле (i'm in) - лёша закон (lyosha the law)
- djex 913 › letra de c'est wo - djex 913
- el drogas › letra de barrio conflictivo (directo un día nada más) - el drogas
- violet harlot › letra de house guitar - violet harlot
- pajel › letra de ohne mich - pajel
- easy j pr › letra de hay un hombre - easy j [pr]
- yng mocha › letra de time - yng mocha
- айноу iknow › letra de баунс (bounce) - айноу (iknow)
- fjaa seivad › letra de dreams - fjaa & seivad
- elapid › letra de foreign chicks - elapid